Omah Lay - WAIST Lyrics


Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist

Jesu jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist

Jesu jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist

One day for the thief
Every other day for me
I go smoke chimney
Drink oshimiri
Egigiji gigiji gigiji gigiji
Yes o I put CBD
E dey relax body
Peace and harmony
Go check my
Money long oh money long oh money long oh hmm

Mili mili mili mili mi
Wetin I dey use money for
All of una no serious
How e take concern anyone

Mili mili mili mili mi
How much for my lu Luis v socks
170 mili mili

Jesu chai o
The dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
Confuse them with little things

Jesu chai o
I’m making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe

Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Na 2 people something she carry for waist waist

Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Na 2 people something she carry for waist waist

Me I no dey gree play with my money
The wey you collect it from me
I want to romance your body
Olokpa romance onye ohi
Omah Lay omemma, omemma, omemma omemma
I will spray you in dollars
Throw your back back to sender

Na yansh wey big na him be ikebe oh ikebe o e
Na yansh wey real na him be ikebe oh ikebe
Take the protein shake your soft ikebe oh ikebe oh
Wetin kill Samson na still ikebe o ikebe o

Jesu chai o
The dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
Confuse them with little things

Jesu chai o
I’m making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe

Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm Hmm
Na 2 people something she carry for waist waist

Jesu Jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm Hmm
Na 2 people something she carry for waist waist

Jesu Jesu
Hahaha you’re crazy you know

Omah Lay - WAIST Lyrics

Other lyrics by Omah Lay


Omah Lay – AMEN
Mad! I don't listen to what they say I trust my angels to cover me All I want for the rest of my life is...


Omah Lay – HOLY GHOST
Get up, get up and dance Oh, oh (Lekaa Beat) Holy Ghost fire Supernatural Boost my confidence My cocaina My heart desire Give me nothing...


Omah Lay – I AM
Lekaa Beats I am I am who who I am I am who who I am I am who who I am I am I...


Omah Lay – MARY GO ROUND
I've been searching for ages Nothing sweet like kpetus The way I love am Jesu I cannot say bye bye Pot is calling person kettle...


Omah Lay – JULIA
Julia, Julia, Julia, Julia Yesterday I had all the table to myself oh Every little thing e just dey remind me of you You know...