BNXN - Ashimolowo Lyrics


Magic, I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions
Like is Ashimolowo a bad bitch?
It’s magic, I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions
Like is Ashimolowo a bad bitch?

Soro gbe won n’gbo ko le ye won
Look how we made it, aa oo de gbe’gbon
Make dem clear my way, since no be today
Wey I don Dey my lane no
I did not like how my nigga spoke to me
E make me feel like say him no know me
Cause I fought for this all my life
Dem no dash me my guy
So tin ba sope Allah wallahi
Believe me my guy

It’s magic, I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions
Like is Ashimolowo a bad bitch? (Is Ashimolowo a bad bitch?)
It’s magic, I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions
Like is Ashimolowo a bad bitch?

Dem ah talk but dem no know
Many things wey dem comment but all I know
Is me I no get time to relax
I Dey recharge
I no get time to revive wetin don die
When I roll up my Igbo
And I think about the journey I’ve been on
How you think say man go relent
I am a different guy
Wey Dey fight for my own lifeline

Hmm so bye bye
To relationships wey no pay I won’t lie
Dem do me dirty for back but na pride
Wey no make me to Dey cry but man walahi
Many things wey dem wan do me but lai-lai
Cause they know the boy connected pass WiFi
And you know the boy gon be here till he dies
I ain’t seen a nigga do it like me on my life
Me? I dey try!

It’s magic (sabi now) I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions
Like is Ashimolowo a bad bitch? (Is Ashimolowo a bad bitch?)
It’s magic (if you sabi now) I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
No come ask me silly questions
Like is Ashimolowo a bad bitch? (Is Ashimolowo a bad bitch?)

BNXN - Ashimolowo Lyrics

Other lyrics by BNXN


BNXN & Soweto Gospel Choir – In Jesus Name
Thank you lord Jesus Alla walai Hmm alla walai Moni alla walai Alla walai Sope alla walai Hmm alla walai See na everyday wey me...


BNXN & Victony – Cough Syrup
How many man wey go follow my body to go (huh) casket oh How many mouth wey go talk before you go full d basket...


BNXN – Totori
Ohhhhaaiii, omo you for totori me one time, tor Ah girl, your body is what I want Make we pose for picture My magazine baby,...


Buju & Rema – Fi Kan We Kan
Oh as you can see, something wey no dey for me I no fit put my mind you see, if no be money Wey go...


BNXN – Phenomena
Hmm, mhmm tell me wetin Dey sup Kin to so pe mo n Bo Anytime we dey ball We dey order oscroh Do you got...